Wednesday, 9 January 2013

ALERT.......

Dis na to inform una say engineering screening dy start tomoro by 10:00 am and law don start der own today...abeg make una inform una pple wer get admission,weda legally or illegally(runs)  say screening don start ooooo........and una wer b old students(boys) wer neva get babe  dis na d tym be d tym to catch dem young oooo..hurry up as offer last ......

No comments:

Post a Comment